Muzku.netНовинки песенDavido, Musa Keys - UNAVAILABLE

Davido, Musa Keys - UNAVAILABLE

Скачать песню Davido, Musa Keys - UNAVAILABLE в mp3 и слушать онлайн бесплатно
Слушать
Davido, Musa Keys - UNAVAILABLE
Скачать трек
  • Размер файла: 6.53 МБ
  • Длительность: 02:50
  • Качество: 313 kbps, Stereo
  • Дата релиза: 02 июль 2023
Текст песни
And I sorry for who wan, who wan

Who wan gbe my matter s'ori

I'm only human (human)

So make no body para o

Say I carry woman (woman)

Shey na man wey I for carry?

Fuck all the rumors (rumors)

Abi e get when I talk sey I be pastor?

Hmm, ye, ye

If you know, you o

The kind work

If it's not owo o

I can't talk

'Cause, owo ni koko (koko)

Oga ade, dey your dey

Me I dey for the dey

Girl, I'm unavailable

I'm unavailable (unavailable)

Dem no dey see me (dem no dey see)

I'm unavailable (unavailable)

Dem no dey see me (dem no dey see)

I'm unavailable (unavailable)

Dem no dey see me (dem no dey see)

I'm unavailable (unavailable)

Dem no dey see me (dem no dey see)

Don't dim my life

I don't have no time, Soniya

Come see me shining

Got too many birds on my IG

I'm changing my life o

And my mama proud in me

She got me going

This friend took all my freedom